Paroles de la chanson Me And You par Demide

Chanson manquante pour "Demide" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Me And You"

Paroles de la chanson Me And You par Demide

If dem do your photocopy girl
Say me I go still choose you
I go never ever misbehave
Cos me I fit lose you
Anytime your temper don dey hot
Say me I go fit cool you
Only you wey dey for my mind
Say me I no fit fool you
Say na you go be my bebe bae
Odo ewe
If you leave me go yeh mogbe
You be my bae bae bae chinekeme
Say na me and you
Na you go be my babe bae
Odo ewe
If you leave me go yeh mogbe
You be my bae bae bae chinekeme
Say na me and you

Girl you looking so fine
So so fine
Body look so clean
When you step into the spot light
You caught my eyes
And you gat me high
Will you always be by my side?
All the time
Sweet melanin skin so nice
No I can't lie
I can't deny
That I'm into you girl

If dem do your photocopy girl
Say me I go still choose you
I go never ever misbehave
Cos me I fit lose you
Anytime your temper don dey hot
Say me I go fit cool you
Only you wey dey for my mind
Say me I no fit fool you
Say na you go be my bebe bae
Odo ewe
If you leave me go yeh mogbe
You be my bae bae bae chinekeme
Say na me and you
Na you go be my babe bae
Odo ewe
If you leave me go yeh mogbe
You be my bae bae bae chinekeme
Say na me and you

Think now I have to come clean cos girl
I fit die for your matter
Girl let's be romantic
Can I be the bread to your butter?
Coz you so pretty pretty I know
I would do anything just to satisfy you
You turning me on and on and on and on
Anytime that I be around you
I just wanna drop all ma body pon you
Anytime you need me girl I go come through
Cos I've searched enough and all along
So I bless the day I found you

If dem do your photocopy girl
Say me I go still choose you
I go never ever misbehave
Cos me I fit lose you
Anytime your temper don dey hot
Say me I go fit cool you
Only you wey dey for my mind
Girl na only you
Girl na only you uh uh

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment