Paroles de la chanson Dealer par Shatta Wale

Chanson manquante pour "Shatta Wale" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Dealer"

Paroles de la chanson Dealer par Shatta Wale

Edey street
The street only dey speed (craze)

Dealer oh dealer (dealer)
Shatta Wale be dealer
Dealer oh dealer (dealer)
Medical, Medikal dealer
Dealer oh dealer (dealer)
Criss waddle be my dealer
Dealer oh dealer asey my dealers be realer
Dealer oh dealer
Shatta Wale be dealer
Dealer oh dealer (dealer)
Asey my dealers be realer
(Balomashi, mayomaka
Balomashi, mayomaka
Balomashi, mayomaka
Balomashi)

Selling overnight
You go run for your sef (oh oh oh ) Fo kaneshie
Selling overnight
Those days wuh we dey do for power eh
Power, power, power
Power power, something dey inside power
Saba saba from relagoganze you no from Ghana
Omo Naija ma mere duh be the period
Y3 fa oo London ma gee yanky

Dealer oh dealer (dealer)
Shatta Wale be dealer
Dealer oh dealer (dealer)
Medical, Medikal dealer
Dealer oh dealer (dealer)
Criss waddle be my dealer
Dealer oh dealer asey my dealers be realer
Dealer oh dealer
Shatta Wale be dealer
Dealer oh dealer (dealer)
Asey my dealers be realer

Selling overnight
You go run for your sef (oh oh oh ) Fo kaneshie
Selling overnight
Those days wuh we dey do for power eh
Power, power, power

Pop pop champagne Check my drip
Ma bae spendi money don complain
Baby don complain
Dealer oh dealer
All my baby be dealer
Dealer oh dealer, your gal be my dealer
Dealer oh dealer
We dey run things for Madina
Dealer oh dealer
How you dey think we dey finger
Dealer oh dealer fucki my dealer
Dealer oh dealer

Selling overnight
You go run for your sef (oh oh oh ) Fo kaneshie
Selling overnight
Those days wuh we dey do for power eh
Power, power, power

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment