Paroles de la chanson Ozumba Mbadiwe (remix) par Reekado Banks

Chanson manquante pour "Reekado Banks" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Ozumba Mbadiwe (remix)"

Paroles de la chanson Ozumba Mbadiwe (remix) par Reekado Banks

I no dey move dat way
Don't make me move dat way
Me I no wan sleep for highway
‘Fore you cross ,gaz look your sideways
Me I no come Lagos for child's play

So I hear say dem dey find me (won wami won ni won wa mi)
For the long time I been silent (won wa mi won ni won wa mii)
I dey run am I be sterling
But dey think say I'm in hiding
Cos dey don't know how to find me

I'll be on Ozumba Mbadiwe
I'll be on Ozumba Mbadiwe
I'll be on Ozumba Mbadiwe
I'll be on Ozumba Mbadiwe
Coming to you
Coming to you

[Fireboy]
Won I'oIowo Io n s'ore olowo
1 milli for my head oh (ewe)
You better follow who know road
Since 2019 when i don blow
I been on a roll, if you don't know
And i no get time for your convo
Cause na monеy i dey find (na money i dey find)
E no еasy for Iagos
Do me a favour
Pay me on time (eh eh eh)
If i owe you a favour
Make you no vex
If you see me online (eh eh eh)
Woni won wa mi
Wetin concern me?
I'm in san francisco jamming
Sho'ngbo mi ?
Oya oya oya send me my money
Oya oya oya wire my raba
Owo Io Ie gbe mi wa Ie
Owo Io Ie gbe me wa Ie
And in case the money enter
I go dey oriental
For ozumba mbadiwe

I'll be on Ozumba Mbadiwe
I'll be on Ozumba Mbadiwe
I'll be on Ozumba Mbadiwe
I'll be on Ozumba Mbadiwe
Coming to you
Coming to you

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)