Paroles de la chanson Count Me Out par Joeboy

Chanson manquante pour "Joeboy" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Count Me Out"

Paroles de la chanson Count Me Out par Joeboy

I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I'm too blessed
God dey my side so you can't stress me
 
As I reach here e be like magic
I know you don't understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I'm never stopping ye
 
As I reach here e be like magic
I know you don't understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I'm never stopping ye
 
Now you see me ‘pon your television
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can't hold me back mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o
 
Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout doesn't mean 
I don't know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out out out
‘Cause I no dey shout doesn't mean 
I don't know what I am about o na

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment

Les plus grands succès de Joeboy