Paroles de la chanson Banga par DJ Ecool

Chanson manquante pour "DJ Ecool" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Banga"

Paroles de la chanson Banga par DJ Ecool

Naija bus baby

I got my eyes on you
I got my eyes on you (It's a vibe)
I got my eyes on you (It's a vibe)
I got my eyes on you (It's a vibe)

I got my eyes on you
I got my eyes on you
It's Magic
I got my eyes on you
I got my eyes on you
I got my eyes on you

Girl your body calling me oga sir
I wan take am from the left-hand side
Nwannem o baby
Give me the code baby
What's the code baby
Show me the way baby

Ande ande
I see it in your eye
You just wan boogie down
I know say you no mind
You just wan see you alright

Me I come for the banga
Banga banga banga
Me I come for the banga
Banga banga banga

Me I come for the banga
Banga banga banga
Me I come for the banga
Bang banga banga

This your body go kpa mi o
I'm in love with you
Come be my mami o
I no be fighter, I be your daddy o
Obiangeli come chop my money o

See them agba for here
No do gra gra for here
Men dey gbese for here
Everybody nw gbese gbese
 
Ande ande
I see it in your eye
You just wan boogie down
I know say you no mind
You just wan see you alright

Me I come for the banga
Bang banga banga
Me I come for the banga
Bang banga banga

Me I come for the banga
Bang banga banga
Me I come for the banga
Bang banga banga

Ande ande
I see it in your eye
You just wan boogie down
I know say you no mind
You just wan see you alright

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment