Paroles de la chanson Amen par Victony
Chanson manquante pour "Victony" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Amen"
Proposer une correction des paroles de "Amen"
Paroles de la chanson Amen par Victony
Again again, I am in pain
It's all love eh
I tell the rain to
Sunshine stay
I dey find where my spark go
Shey na because I start to spark Igbo
Cos I'm running out of Amen and Hallelujah
My patience dey on a low
Running out of Amen and Hallelujah
Just say when oh
I no dey leave my house if night don reach
I no dey like to show my face for public
Papa, so many nights wey I

Say I no go lie for you , big boy dey cry
Say make we fake views for the Instagram
Say na wetin dem like
Amen and Hallelujah
My patience dey on a low
Amen and Hallelujah
Say when oh
Cos I'm running out of Amen and Hallelujah
My patience dey on a low
Running out of Amen and Hallelujah
Just say when oh
Say fan base dem dey confirm me (Oloun)
Jagbajantis dem dey
Me self dey doubt me

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)