Paroles de la chanson Critical par Stonebwoy

Chanson manquante pour "Stonebwoy" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Critical"

Paroles de la chanson Critical par Stonebwoy

AhGad again (Jiomo)
Stonebwoy (Phantom)
We go make them dance again
Astalavi give dem

Situation dey getti critical (Critical, Critical, Critical)
Pressure dey over minimal
I dey feeli cynical o (I dey feeli cynical)

Shey no be me be principal, Ololo Oyoyo (Eh, Bhim)

One very beautiful sabbatical
As I dey listen to some classical
This bakassi be physical
Na physical
As she dey use am technical
I con dey use mathematical (tical)
This girl na typical
Hypocritical

Situation dey getti critical (ehem ehe)
The pressure dey over minimal (Ah Mathematic)
I dey feeli cynical oh
Shey no be me be principal (Weytin dey happen)

See I don charge, I don craze
Make we dey move to dey enter the place
I don charge I don craze (Ayiii)
Make we dey move to dey enter the place
Ama oh, Ama woho yɛ mi fɛ o (Kuonbe)
Dankyi oh, Ama woho yɛ mi fɛ o (Dankyi oh, Dankyi oh)
Ama oh, Ama woho yɛ mi fe o
Dankyi oh, Ama woho yɛ mi fɛ o

Nene see
You don cause total confusion (Jiomo)
Them for arrest you for this kind seduction
Ah where you do this yansh?
Shey na Turkey, Ghana, Dubai or London?
Oh baby, oh baby (Oh baby)
E go benefit you if you be my lady (My lady)
I am ready to go baby if your ready
Oh baby oh baby if you are ready

I go carry you chop life
You go misbehave like Polo
I go dance for you like Poco
Omo to mo ijo jo se
I go carry you chop life
You go misbehave like Polo
Wey see Daddy turn to Sugar Daddy

Situation dey getti critical (Critical, Critical)
Pressure dey over minimal (Ah Mathematic)
I dey feeling cynical oh
Shey no be me be principal (Weytin dey happen)
I don charge, I don craze
Make we dey move to dey enter the place
I don charge, I don craze (Ayiii)
Make we dey move to dey enter the place (Jiomo)

Ama oh, Ama woho yɛ mi fɛ o (Kuonbe)
Dankyi oh, Ama woho yɛ mi fɛ o (Dankyi oh, Dankyi oh)
Ama oh, Ama woho yɛ mi fe o
Dankyi oh, Ama woho yɛ mi fɛ o

Hottie nkɛ hottie yɛ mi oh
Hottie mini nkɛ hottie yɛ mi oh
Hottie, Hottie
Hottie yɛ mi oh
Hottie mini nkɛ hottie yɛ mi oh

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment