Aller au contenu principal

Paroles de la chanson Velvet par Rema

Voir les prochains concerts de Rema

Réserver

Voir les prochains concerts de Jade Rema

Réserver

Paroles de la chanson Velvet par Rema

(Another banger)

I don't know what I can do without you (Baby, if you )
Baby, if you comot, baby, if you comot
Nobody fit to fit inside your shoe (Hey, hey, baby, hey)
After you lásán, I no wan' love

I remember when somebody once told me
(Abeg, tell me what they once told you)
All a girl wants to do is to be happy
Is to be happy (Is to be happy), is to be happy
She dey her fantasy (Dey her fantasy)
Me, I love you sincerely

Fight for you like I'm Karate Kid or Naruto Uzumaki (Ayy-ayy)
Girl, I no go judge ya where you belong
Gen-Z girl, I give her Chanel with Labubu, ayy

I don't know what I can do without you (Without you)
Baby, if you baby, if you comot, baby, if you comot
Nobody fit to fit inside your shoe (Your shoes, hey, baby, hey)
After you lásán, I no wan' love

Pamela, Pamela, Pamela
You know I don talk too much, but your love put me for bail up
Got me singing like Styl-Plus, ooh (Ooh)
Your matter e do me like die-hard
Nobody fit use any banter, ooh, ayy

I remember when somebody once told me
(Abeg, tell me what they once told you)
All a girl wants to do is to be happy
Is to be happy (Is to be happy), is to be happy
She dey her fantasy (Dey her fantasy)
Me, I love you sincerely

Fight for you like I'm Karate Kid or Naruto Uzumaki (Ayy-ayy)
Girl, I no go judge ya where you belong
Gen-Z girl, I give her Chanel with Labubu, ayy

I don't know what I can do without you (Without you)
Baby, if you baby, if you comot, baby, if you comot
Nobody fit to fit inside your shoe (Hey, hey, baby, hey)
After you lásán, I no wan' love

Paroles.net dispose d'un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection du moment

Les plus grands succès de Rema