Paroles de la chanson Fe Nu Shey Street par Olamide

Chanson manquante pour "Olamide" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Fe Nu Shey Street"

Paroles de la chanson Fe Nu Shey Street par Olamide

It's Young John the wicked producer

365 days on the road (on the road, on the road)
K'ale ri ba ti se, ka le l'owo (k'ale r'owo k'ale l'owo)
I carry my load then I carry go (I carry go, I carry go)
I enter the road, ko s'ariwo (ko s'ariwo, ko s'ariwo)
Won f'enu shey street, rara
Won f'enu shey street, rara
Won f'enu shey street, rara
Mouth no do street, rara
Won f'enu shey street, rara
Won f'enu shey street, rara
Won f'enu shey street, rara

Oga leave me alone
Oga apu maka
If na pikin wey dey crawl, e for done they waka
Now you don't know my pain, you dey yarn yamayama
Na seed finish me dis babu wala
I go rearrange, I go dey for my lane
You don't even know me when I dey with Tony Payne
My eyes see kasala, life was a pain in the eyes
You dey form levels, burst my brain (burst my brain)
Merciful God ooh
Merciful God ooh
Oko re to wa lori igi, maa gbe lo ooh
Oya wa dada, wa dada sii for everyone
Mo korin gaan, mo rap gaan, mo je ko ye won yee

365 days on the road (on the road, on the road)
K'ale ri ba ti se, ka le l'owo (k'ale r'owo k'ale l'owo)
I carry my load then I carry go (I carry go, I carry go)
I enter the road, ko s'ariwo (ko s'ariwo, ko s'ariwo)
Won f'enu shey street, rara
Won f'enu shey street, rara
Won f'enu shey street, rara
Mouth no do street, rara
Won f'enu shey street, rara
Won f'enu shey street, rara
Won f'enu shey street, rara
Mouth no do street ooh

Ori ma evaluate, dem still dey owe me for this state
Forget it no be duplicate
Select abi, maa fornicate ooh
No dey fuck me up
Eleda turn me on
I no be Kevin Lyttle, owo lo le turn me up
Merciful God ooh
Merciful God ooh
Oko re to wa lori igi, maa gbe lo ooh
Oya wa dada, wa dada sii for everyone
Mo korin gaan, mo rap gaan, mo je ko ye won yee

365 days on the road (on the road, on the road)
K'ale ri ba ti se, ka le l'owo (k'ale r'owo k'ale l'owo)
I carry my load then I carry go (I carry go, I carry go)
I enter the road, ko s'ariwo (ko s'ariwo, ko s'ariwo)
Won f'enu shey street, rara
Won f'enu shey street, rara
Won f'enu shey street, rara
Mouth no do street, rara
Won f'enu shey street, rara
Won f'enu shey street, rara
Won f'enu shey street, rara
Mouth no do street ooh

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)