Paroles de la chanson Joro par Idowest

Chanson manquante pour "Idowest" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Joro"

Paroles de la chanson Joro par Idowest

Idowest awa mafia
Aaapa

Joromi na vibe
She dey do mi totori oh (Totori)
She dey go to Cele
She dey like to gum body (Gum body, your body)

She dey live for Surulere, for number 40
Original African woman, Annie Macaulay
Ayy, Igbalode, loh momi oh
B'oshe rimi l'oshe lo momi oh
Omo t'odun, omo jo mummy oh
My baby, ayy

Onome, o sha pra pra
She dey do me gban-gban-gban
Shawty, sh'ode mo pe o dagbana
Weather for two ni joor
Baby, ina kwana

Omalicha Wanyo, o tilo marry tori booty
O ti tan e nsi, o ti lo n date tori Gucci
Kin toh break up pelu Temmy moti free pelu Bukky
E ma shey bi pussy cat
Kilonse yin Aunty Suzzie?
Baby, t'iku bade, wobi, sh'oma bami lo?
Tinba tilo hustle, omo mi sh'oma bami toh?
Ema wo awon pussy niggas
Kilon bami so?
Emi de mo shishe owo mi, wonfe bami na

Joromi na vibe
She dey do mi totori (Totori)
She dey go to Cele
She dey like to gum body (like to gum body)
She dey live for Surulere, for number 40 (number 40)
Original African woman, 'Culay

Joromi na vibe
She dey do mi totori oh (totori)
She dey go to Cele
She dey like to gum body (gum body, your body)
She dey live for Surulere, for number 40
Original African woman, Annie Macaulay

Ayy, see
It's a game of dice
Me, I give you six, two
Out of all dem girls
Baby, me I pick you, yes you
I no fit resist you
You see Joromi, her matter na issue
And your body mad
Your body badder
You keep it cooler
Your body madder
Dj Cuppycata
You keep it cooler
You see Joromi, her matter na issue

Igbalode, loh momi oh
B'oshe rimi l'oshe lo momi oh
Omo t'odun, omo jo mummy oh
My baby, ayy
Igbalode, loh momi oh
B'oshe rimi l'oshe lo momi oh
Omo t'odun, omo jo mummy oh
My baby, ayy

Onome, o sha pra pra
She dey do me gban-gban-gban
Shawty, sh'ode mo pe o dagbana
Weather for two ni joor
Baby, ina kwana
Omalicha Wanyo, o tilo marry tori booty
O de tiwa tan e, o loh date tori Gucci
Kin toh break up pelu Temmy moti free pelu Bukky
E ye shey bi pussy cat
Kilonse yin Aunty Suzzie?

Joromi na vibe
She dey do mi totori oh (Totori)
She dey go to Cele
She dey like to gum body (Gum body, your body)
She dey live for Surulere, for number 40
Original African woman, Annie Macaulay
(Sweet Mix by Drum Face)

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment