Paroles de la chanson On Form par Burna Boy

On Form Traduction française
Chanson manquante pour "Burna Boy" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "On Form"

Paroles de la chanson On Form par Burna Boy

Whoever carry my Backwood, bring am out
See Backwood for here, baba
Come, make una no omila my Lord, oh
Bring am, my Lord, na hin be this
Make e dey my possession
No shii

Mm-mm (Gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà, ó tún lọ far, mm-mm
And e no pass through Muritala (Mm-mm)
No carry me for mind (Mm-mm)
I step in the name of love, oh-woah, woah-oh
But nowadays, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock dem as dem see me

Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (Gbé wo)
Mm-oh, error (Error)
Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo)
Gba waju wọ , gba waju wọ , gbé wo (Gbé wo)
Gba waju wọ , gbé-gbé-gbé wo

Ah, e no go tire me
Ah-ah, nothing we never see
No dey fara si
Person t'oba wu, k'obe
O lọ finally, I'm on form

Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi

If I hear, if I hear say I complain (L'Eko)
When I'm rocking, I'm rocking your body (Body, oh)
Sorry, coming from a long range
And as always, I'll be loving
Anytime you holla me, I'm early (Early)
I'll be lifting early
Ṣe ri, oh-oh, ṣe ri (Ṣe ri, oh)
Ṣe rí, oh-oh, ṣe ri
(L'Eko, won ni o l'ole)

Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (Gbé wo)
Mm-oh, error (Error)
Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo)
Gba waju wọ , gba waju wọ , gbé wo (Gbé wo)
Gba waju wọ , gbé-gbé-gbé wo

Ah, e no go tire me
Ah-ah, nothing we never see
No dey fara si
Person t'oba wu, k'obe
O lọ finally, I'm on form

I no dey too quick to talk, oh, oh
No be talkative like that, woah-woah-woah
I disguise my opolo, oh, oh
Make them no see me at all
No trust man, oh, not even my shadow, oh
Knack am jejely nonstop, woah-woah-woah
This industry won shame me, uh-mm
Story of my life

Ah, e no go tire me
Ah-ah, nothing we never see
No dey fara si
Person t'oba wu, k'obe
O lọ finally, I'm on form

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment

Les plus grands succès de Burna Boy