Paroles de la chanson Ego par Yemi Alade

Chanson manquante pour "Yemi Alade" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Ego"

Paroles de la chanson Ego par Yemi Alade

Aah mm Yemi Alade
What else
Efix loove Obidipong bidi
You know say money problem
[Now]

[Yemi Alade]
I no got no time for nobody oh
No oh
Lets come to dance and party oh
Ewo
I no get no time for nobody oh
No oh oh oh
Only got time for money oh
Ewo

[ Yemi Alade]
See my baby
Him name na ego
We just dey waya waya just dey sample
See my baby
Him name na ego
We just dey waya waya just dey sample

[Yemi Alade]
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh

[Sarkodie]
Ebi de money wey dey give man vim
No money put you long thing
Cash dey make you feel like Indian film
Half a mili make a nagar wan sing
Cos ebi fine we go chop
Ma w'ani bri oo
N3 w3 nim tsiaa rent
Obaa, )ba w) d3m light off  N3s3 plant 3nsu'aa
Girl b3 tser3 wo sense
W3 twiaa taxi
Na aka wo 1000 aah
Owiaa )si w)da chinese
Mano wifi fa y3 browsing
Wabo nihu ka 3yie
)si )fili tiny
Sika ba woho 3na wo tie Birdman
Woho Wiaa wob) kaalu
Ohia 3bo oti s3 turban
B) wo Bra yiee oo
Na wo woti mi di hia wo
Torfia kwa

[Yemi Alade]
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh

[Yemi Alade]
Odi kwa risky oh
Baby odi kwa shizzy
You want to burst my brain
But but not today oh, ewo
Odi kwa risky oh
Baby odi kwa shizzy
You want to burst my brain
But but not today oh, ewo

[Yemi Alade]
See my baby
Him name na ego
We just dey waya waya just dey sample
See my baby
Him name na ego
We just dey waya waya just dey sample

[Yemi Alade]
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh
Say baba say baba say ba say baba eh
Say baba say ba say ba say baba oh

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment

Les plus grands succès de Yemi Alade