Aller au contenu principal

Paroles de la chanson WHO THIS par Victony

featuring : BNXN

Album : STARLIFE

Voir les prochains concerts de Victony

Réserver

Paroles de la chanson WHO THIS par

(Tr-tryna fly to space?)

[Victony]
Swaggerlomo na your style, e sweet girl, e no bitter
Same things you wear, but e no fit her
You orijo, say dem no reach her at all, oh (At all, oh)
Baby too drip, like say rain just beat her
Too sick, oh, make you dey my hospital
Too fly, swaggerlomo dey run Visa, yeah, yeah (Yeah, yeah, hey)

[Victony]
Who this? (Sexy girl)
Ah, who this? (Sexy girl)
She say, "You know I do this" (Sexy girl)
That one no be new gist, oh (Sexy girl)
Ah, who this? (Sexy girl)
Say, she dey for Houston (Take me there)
See, my baby the coolest (Press their neck)
But no be new gist, oh (Sexy girl)

[Victony]
Hey, hurry up, hurry up
Girl, I dey pray to hurry up
No dey call me voice turn your video on
Now you know my choice, oh, baby, oh
Ṣe'di gbengbe, ṣe'di gbengbe, ṣe'di gbengbe, what dey xup?
Ah, baby, come teach them something, oh

[BNXN, Victony]
Brunello Cucinelli
You no fit know wetin I put for my body
Expensive shit that I bought for my baby (Oh)
She put the "S" in "Sexy", make swaggerlomo come test me
Shake the bum-bum, uh-huh
Backa big, she go pompous, confirm
Take Chanelly, she want some, uh-huh
We just came in from London
So, you know my style, innit, innit
Ibadi yen po, don't be silly
Le mo mi o, ko so ji mi
If dem wan meet you arrangi ni, oh, oh, oh (Hey)

[Victony]
Who this? (Sexy girl)
Ah, who this? (Sexy girl)
She say, "You know I do this" (Sexy girl)
That one no be new gist, oh (Sexy girl)
Ah, who this? (Sexy girl)
Say, she dey for Houston, oh (Take me there)
The, the baby the coolest (Press their neck)
But no be new gist, oh (Sexy girl)

[Victony]
Go and give them with your style again
Give them with your style again, oh
After you give them with your style again
Baby, kill me with your smile again
Fine face, no dey hide again
Oh, girl, you high me, no dey whine my brain
The way you pack am, no go turn sardine
Oh, yeah, hey
Oh, girl, make you run am again
Oh, girl, make you run am again, make you come find me
Make you do pass Barcelona for Spain, anywhere
Make we run am again, oh, woah

Paroles.net dispose d'un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection du moment

Les plus grands succès de Victony