Paroles de la chanson Gangsta Cry par Victony

Chanson manquante pour "Victony" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Gangsta Cry"

Paroles de la chanson Gangsta Cry par Victony

Big boy no cry
Run off and hide your tears
Make I no die
Small time I disappear
Uh
You see I no wan too remember
Cause big boy no cry
Run off and hide your tears
Make I no die
Small time I disappear
Uh
You see I no wan too remember

Dem go swear say them know me, my brother
But them no know the story, my brother
Before Stubborn e drop, my heart e cut
My leg dey cold me, my brother
Carry iron for head, I dey hoard am
Na depression dey set, I no talk am
Think say I dey in love, I still dey fuck up, oh my brother
I say sorry oh sorry, my lover
I record am for song oh , I talk am
I know say I for talk, but I dey form say I strong oh, my brother
All the girls wey I worry, no bother
Small pikin dey do me, no wonder
I no hear wetin you talk
You know say I stubborn oh

Big boy no cry
Run off and hide your tears
Make I no die
Small time I disappear
Uh
You see I no wan too remember

Don't know who I go trust, oh my brother
Na Houdini say make I record am
All the money I hold, dem never know, say na music dey chop am
For my sound I invest, oh my brother
Engineer, we dey pay them for dollars
Uh
Dem say make I show face oh
But for inside my mind I dey suffer
Shout out ?? my ?? my ??
To my sister wey riding for ever
Uncle Shay, Auntie Linda, all my boys for Osaweme
Best believe I'm...
Grinding steady so I go deliver
Family on my mind o, you see am
If you see me dey run or you see me for gym
Na unto say

Big boy no cry
Run off and hide your tears
Make I no die
Small time I disappear
Uh
You see I no wan too remember

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment

Les plus grands succès de Victony