Paroles de la chanson Sudden par Tekno

Chanson manquante pour "Tekno" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Sudden"

Paroles de la chanson Sudden par Tekno

If it's Spax, then it's gotta be it
Eiiiii, Dem dey kill for there, Tekino
Them dey burni person, Tekino

All of a sudden. All of a sudden
All of a sudden. All of a sudden
(All of a sudden)

No be today my people dey suffer
(No be today)
I say it don tey my people dey suffer
If na by hardwork
Poor man go get money
Poor man go get money
Abi you never hear
How much them dey pay police
To carry gun and stand for street

Some dey kill and turn to lagbaja
Rain everyday no umbrella
Kpaju kpa ju
Kpa kpa Jukpa jukpa machala
Talking talking drum
Ye ye ye
Talking talking tongue
Talking talking

And all of a sudden
All of a sudden
House it don catch e fire
All of a sudden (ye ye ye)
All of a sudden
All of a sudden
2 - 2 billion is a nothing for them
(All of a sudden)
40 billion is a nothing for them

Eyy but what the hell do I know?
When I ain't no politician
What the f*ck do I know?
I'm just a musician
Wetin I talk it no matter
Even if na just constant electricity
Cos what the f*ck my brother

Some dey kill and turn to lagbaja (Ewoo ewo)
Rain everyday no umbrella
Kpaju kpa ju
kpa kpa jukpa jukpa machala
Talking talking drum  (Ye ye ye)
Talking talking tongue
Talking talking

And all of a sudden (of a sudden)
All of a sudden (of a sudden)
All of a sudden (of a sudden)
All of a sudden

Koro koro
Yeee
All of a sudden
2 - 2 billion is a nothing for them
All of a sudden
40 billion is a nothing for them

Take a look in the street
So many people begging
So many people gat nothing to eat
Fire on the mountain
Many many people gatz work to chop
Tell me who is their support
Wey we dey laugh (ahaha)
Who is their support?

Some dey kill and turn to lagbaja
Ewoo ewo
Rain everyday no umbrella
Kpaju kpa ju
Kpa kpa jukpa jukpa machala
Talking talking drum  (Ye ye ye)
Talking talking tongue
Talk

And all of a sudden (of a sudden)
All of a sudden (of a sudden)
All of a sudden (of a sudden)
All of a sudden
 (Koro koro)

Yeee
(All of a sudden)
2 - 2 billion is a nothing for them
(All of a sudden)
40 billion is a nothing for them

See dem, see dem
No be today my people dey suffer
See dem, see dem, see dem,
Abeg it don tey my people dey suffer

 

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment

Les plus grands succès de Tekno