Paroles de la chanson Day by Day par Simi

Chanson manquante pour "Simi" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Day by Day"

Paroles de la chanson Day by Day par Simi

Kizz Daniel & Simi
Hmm, see me now
(Niphkeys)
Vado!

Everyone going through something
No be say only me get something for my head
As long as my heart is pumping
Just believe say joy is coming in the morning
Ṣùgbọ́n l′oni

Alàgbà o, ẹjọ' ẹ ṣá′dúrà fun mi
Pray for me make the work of my hand prosper
Anywhere wey I pour water, make seed start to grow
Ọ'rọ' òtítọ′, take it day by day

Ṣá maa rora
When the storm is over, I go raise my shoulder (I go raise my shoulder)
Power me like solar, Oladamola (Simisola)
Ka ma ralakoba (ka ma ja ri), àlàáfíà yó gbà
And until then, I take it day by day (ye, ye, ye, ye)

Opportunity show up everyday
Go get that money, go get that pay
When things are bad, when things are shaky
Ọmọ ayé no go frown face
Stand up, tì wèrè bọ
Oni b′oṣe jẹ, but you can't give up (fire o)
Allow yourself to grow oh (okay)
On my neck is diamond, awọn temi to da′yan mọ
Same Cartier
On my wrist is a rose gold, all the girls them go low, emi Vado
That guy no dey show love
I dey show love, but I dey keep am on the low, oh why
Uncle K, Simisola, kanipe

Ṣá maa rora
When the storm is over, I go raise my shoulder (I go raise my shoulder)
Power me like solar, Oladamola (Simisola)
Ka ma ralakoba, àlàáfíà yó gbà
And until then, I take it day by day

Kizz Daniel & Simi
Hopefully, I'll get to say, "Mama, I buy you house"
Hopefully, one day, "Papa, I buy you car"
Àlàáfíà at′emigigun là nbere fun
Ore-ọfẹ, k'adura gba o
Ooh

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment