Paroles de la chanson Kini Issue par Runtown

Chanson manquante pour "Runtown" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Kini Issue"

Paroles de la chanson Kini Issue par Runtown

Lord know say me I kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Say me no want no negativity in life
Cyaan never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

She be messing with my head
Got me singing songs on the radio
(Singing songs on the radio)
Why anytime I dey with you I can't focus
Why all of a sudden me I can't go

Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know, when I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do

Me, you and hennesy na chemistry
Only you fit match up my energy

If I tell you dance, dance
If I tell you wait, wait
Money for your waist
Fire waist, eh
If I tell you craze, craze
If I tell you move, move
Oh no, see I'm just tryna say

She be messing with my head
Got me singing songs on the radio
(Singing songs on the radio)
Why anytime I dey with you I can't focus
Why all of a sudden me I can't go

Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know, when I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do

Lord know say me I kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Say me no want no negativity in life
Cyaan never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)