Aller au contenu principal

Paroles de la chanson Red potion par Rema

Voir les prochains concerts de Rema

Réserver

Voir les prochains concerts de Jade Rema

Réserver

Paroles de la chanson Red potion par

[Rema]
London
Ooh-yeah, yeah-ah, ah-ah
Ah-ah-ah, ah-ah
Another banger

[Rema]
Gunshot from bum short, yeah (Killy me, ahh)
Girl your waist put me for headlock, yeah (Killy me, ahh)
Me sef I never talk, "What's up"
And I don dey see what's up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha

[Rema]
Baby, I need your love
Kirikiti-uh

[Rema]
I tell her make she bring her friends but she bring five minus one (She wanna )
She wanna be the main attraction, she wanna be the only one (I really know she wanna)
She no wan carry create situation, wey e be say me no carry am (Carry her own wahala)
(Shhh) I sabi this your format
My favorite chocolaté na your Kitty-Kat

[Rema]
Baby, I need your love
Uh, krikitiki
Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh

[Rema]
You not fit talk abi? You no fit shout abi?
You no fit, you no fit, you (E shock you?)
(Na she carry my wahala come her door)
Na she carry my wahala (Wahala)
She want my D, she no fit take am
Tony Montana
She go swallow all the bullet for my kala (Kiriki)

[Rema]
Gunshot from bum short, yeah (Killy me, ahh, ayy-le-le)
Girl your waist put me for headlock, yeah (Killy me, ahh, ayy-le-le, le-le-le-le)
Me sef I never talk, "What's up"
And I don dey see what's up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha (Every )
Gunshot from bum short, yeah (Killy me, ahh)
Girl your waist put me for headlock, yeah (Killy me, ahh)
Me sef I never talk, "What's up"
And I don dey see what's up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha

[ Rema]
Baby, I need your love
Uh-uh

Paroles.net dispose d'un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection du moment

Les plus grands succès de Rema