Paroles de la chanson Rythm Nd Bass par Philkeyz

Chanson manquante pour "Philkeyz" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Rythm Nd Bass"

Paroles de la chanson Rythm Nd Bass par Philkeyz

Oh, no, no
Take it to the max now
Philkeyz

Okay, yesterday my mama call me say "are you okay?"
I tell my mama say I'm very okay
She say remember that your special, baby
See, I enter uni to study economics
My music come scarter the premises
What a bad guy and they come dey feel my melody

Cos na wetin I get I go give na the rhythm and bass
Make I hit you with the rhythm and bass
Gimme the mic, make I totori you, I go knack you
The beating and give you the melody
Na the rhythm and bass

Make I hit you with the rhythm and bass
Say old mama them and the youngy them don
Dance to my melody
Na wetin I get I go give na the rhythm and bass

When the gbedu enter the system
They say the thing is ringing inside my head
I never see a gbedu wey sweet like this
Mr. DJ turn up the volume
Shebi na mr melody give us the rhythm

Baby, oh, baby, oh, baby
Dance to the rhythm make we jolly
Oh, no, be today I dey knack the gbedu
And na my duty to dey give you the gbedu

Cos na wetin I get I go give na the rhythm and bass
Make I hit you with the rhythm and bass
Gimme the mic, make I totori you, I go knack you
The beating and give you the melody
Na the rhythm and bass

Make I hit you with the rhythm and bass
Say old mama them and the youngy them don
Dance to my melody
Na wetin I get I go give na the rhythm and bass

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment