Paroles de la chanson Solidarity par Mr Raw

Chanson manquante pour "Mr Raw" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Solidarity"

Paroles de la chanson Solidarity par Mr Raw

This is life
Obajugo doro
Chaiii a fugi oye a yin ga koro
Mr Raw

Now is the time for sober reflection
Every plan we have this time goin to different directions
Abeg tell them make them leave me make I talk o
I swear washing hands no be easy work o
Maybe you are stranded you don't know what to do (true)
Or you might  feel like the whole world ? turned on you
I am alive and adim grateful but with a heavy heart
This Covid 19 they busy just they tear  us apart
Them say make we they wash hands
But water no dey for my area
No food for house
This lockdown hunger worse pass malaria
No movement so people siddon for house day and night o
But na who Dey go for nepa office off the light o
I they confuse like person wey they for crossroad
My head don full I need a place whey me I fit go offload
See I gat a lot of things I wanna let out my chest
Always remember the health workers that na my request

So I stand in solidarity
With those wey they stranded in the streets
Solidarity
With those wey no get food to eat
Solidarity
With all the health workers out there
If you lost a loved one
I want to let you know that we care
Solidarity
With the families wey corona defeat
Solidarity
The sick wey they struggle hard to breathe
Solidarity
If you open your 2 eyes you will see the whole world
They stand with shadow of what it used to be

So I stand in solidarity
With those  wey they stranded in the streets
Solidarity
With those wey no get food to eat
Solidarity
With all the health workers out there
If you lost a loved one
I want to let you know that we care
Solidarity
With the families wey corona defeat
Solidarity
The sick wey they struggle hard to breathe
Solidarity if you open your 2 eyes you will see
The whole world they stand with shadow of what it used to be

Oye ka n ga koro
Oye ka n ga koro
Nobody know say e go dey this way
But I know say one day we go dey ok

 

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment