Paroles de la chanson You No Dey Look Face par Mike Abdul

Chanson manquante pour "Mike Abdul" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "You No Dey Look Face"

Paroles de la chanson You No Dey Look Face par Mike Abdul

(Ayee.. ayee. eh eh eh)

What are we shouting about
We just dey go round about
Make we try stand out
Show the world what we're about
Wetin we dey shout about
We just dey go round round about
Make we try stand out
Show the world what we're about

E don dey go, e don dey happen o
Amaka time no dey wait
Make you try to dey do your hustle o
Before you know the hustle go pay
E don dey show, e don dey sweet o
I go make am, no be for mouth
Do something no be just to talk am o
One day the hustle gonn' pay

(Shey you know)
I believe it will happen o
Believe it will happen o.
Believe it will happen o
Just dey move, it will happen o
Eh, I believe it will happen…
Believe it will happen o
Have faith, it will happen o

What are we shouting about
We just dey go round about
Make we try stand out
Show the world what we're about
Wetin we dey shout about
We just dey go round round about
Make we try stand out
Show the world what we're about

E don dey flow, dem don dey make am o
Money no dey looku face
Facebook, face your book o
Before you know the hustle go pay
No dey slow, use the sense o
Johnny stop to do cunny
Work hard do the hustle o
One day the hustle gonn' pay

(Shey you know)
I believe it will happen
Believe it will happen o…
Believe it will happen o…
Just dey move, it will happen o
Eh, I believe it will happen
Believe it will happen o…
Have faith, it will happen o

Oil money, sweet money
Eye for be if vision dey
Vision dey, go Dubai
Everything you see you buy
Come back home, na ‘suffering smiling'
Unemployment plenty so high
Build the nation destination
So the flag truly fly

What are we shouting about
We just dey go round about
Make we try stand out
Show the world what we're about
Wetin we dey shout about
We just dey go round round about
Make we try stand out
Show the world what we're about

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment