Paroles de la chanson Jaho par Kizz Daniel

Chanson manquante pour "Kizz Daniel" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Jaho"

Paroles de la chanson Jaho par Kizz Daniel

You dey do as dem dey do 
Oga do wetin you know
You better know you are 
You better know whow you are 
As you come this life alone 
Na so you go leave this life alone ooh
You better know you are 
You better know you are 
Oro e lowo 
Oro e lowo aluwa lowa
Oro mi lowo 
Oro e lowo aluwa lowa

He can give and take away 
But everyday no for giveaway
Baba say make i dey happy 
Make i dey happy 
Jaho jaho 
Jaho jaho ooh
Gbemi di de 
Gbemi di de de de 
Jaho jaho 
Jaho jaho ooh
Gbemi di de 
Gbemi di de de de 
Oro e lowo 
Oro e lowo aluwa lowa
Oro mi lowo 
Oro e lowo aluwa lowa

If you talk must to do do 
And when you lie you know the truth
You better know who you are 
You better know who you are 
When they say you don hald ooh
Brother keep am on a low no let anybody know 
Na money go give you fake sweetheart 
Oro e lowo 
Oro e lowo aluwa lowa
Oro mi lowo 
Oro e lowo aluwa lowa

He can give and take away 
But everyday no for giveaway
Baba say make i dey happy 
Make i dey happy 
Jaho jaho 
Jaho jaho ooh
Gbemi di de 
Gbemi di de de de 
Jaho jaho 
Jaho jaho ooh
Gbemi di de 
Gbemi di de de de 
Oro e lowo 
Oro e lowo aluwa lowa
Oro mi lowo 
Oro e lowo aluwa lowa

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment

Les plus grands succès de Kizz Daniel