Paroles de la chanson Eh God (Barnabas) par Kizz Daniel

Chanson manquante pour "Kizz Daniel" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Eh God (Barnabas)"

Paroles de la chanson Eh God (Barnabas) par Kizz Daniel

Dear father in heaven
'Bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back down o lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam
Father Na father
Say me I don busy my call
I won focus on you, on GOD

Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas

Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don come report
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don come report

Ah! Eh God o
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tanotano

Dear father in Heaven
Sometimes I catch your blessings
E dey tey to show for face
E be like HIV
Church for club
Gucci for cloth
Land for 'Port
Make dem no mind me yanga

Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas

Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don come report
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don come report

Ah! Eh God o
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tanotano

Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment

Les plus grands succès de Kizz Daniel