Paroles de la chanson Shashiwowo par Iyanya

Chanson manquante pour "Iyanya" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Shashiwowo"

Paroles de la chanson Shashiwowo par Iyanya

Solidstar
Iyanya
Wossss

Owo ooo
Dem say eh
Oh na na Add or View Explanation See everybody know her
Nobody nobody likes her way…aii
She's the only girl that makes me happy
See everybody know her
Nobody nobody likes her way …ah
Oh na na na Add or View Explanation She be shashiwowo
But we no care what them say
Tell them say eh ha
She be shashiwowo
We no care what them say Add or View Explanation 1 (solidstar)
Eh, i say she sabi dance
I like the way she give me lap dance
For here she no dey carry last
She's a hustler but she get class
I like the way she whining low for me
Ah baby so sexy
She look nice with her gucci and prada
My baby girl, she's classical
The way she do her thing, she's magical
And if you don't know, her name is veronica
My baby cool and calm, and she's spectacular
Ah baby girl make you jack me up
Put the bullet and cock it up
Girl i'm happy when i'm with you eh eh Add or View Explanation She be shashiwowo
But we no care what them say ah
Tell them say eh ha
She be shashiwowo
But we no care what them say
What dem say o Add or View Explanation 2 (Iyanya)
I like her
Wetin dem ah talk e no matter
Taking my girl to the altar
Mmm any weather
I like her
Wetin them talk e no matter
I'm taking my girl to the altar (to the altar)
In any weather
Say me loving when she bite her lips and she close her eyes
She make me want to take the bite
My girl bad and we red for life
Oh yes me and you tonight
I love the way she put that thing on me
When she whine on me
S-sh she's calling me honey
It's iyanya Add or View Explanation See everybody know her
Nobody nobody likes her way
She's the only girl that makes me happy
See everybody know her
Nobody nobody likes her way
Oh na na na Add or View Explanation She be shashiwowo
But we no care what them say
Tell them say eh ha
She be shashiwowo
We no care what them say
Tell them say o oh Add or View Explanation I say i like her
She be shashi
But i love her

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)