Paroles de la chanson Reggae Blues par Iyanya

Chanson manquante pour "Iyanya" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Reggae Blues"

Paroles de la chanson Reggae Blues par Iyanya

after the reggae play the blues
the blues the blues
make you do as i do

i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
cos even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze, the booze
everybody wanna groove
they grove, they groove
as far as e-money dey pay
dey pay, dey pay
ibiro pop champagne oh ah ah
1: olamide
bobo see baddo wey dem dey boo
dey boo, dey boo
he dey tell amokachi the bull
the bull, the bull
see money for floor like swimming pool
the pool, the pool
eh dey gimme wings like redi bull
the bull, the bull
baby anything you want make i do
i do, i do
i no be tiger back to my bull
my bull, my bull
oya now, our master oh
e dey gbadun oh
if your body touch omoge she go get belle
jesu
harry song
after the reggae play the blues
the blues the blues
make you do as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze, the booze
everybody wanna groove
they grove, they groove
as far as e-money dey pay
dey pay, dey pay
ibiro pop champagne oh ah ah
2: kcee
ladies call me talk and do
i talk, i do
cos i no dey for cock and bull
the bull, the bull
dance for reggae, dance my blues
the blues, the blues
na turn by turn the life dey do
dey do, dey do
oya my madam
dance for me my madam
i like how you gbalam
i will spray you many dollar eh
oya my madam, dance for me my madam
i like how you gbalam
i spray you many dollar eh
harry song
after the reggae play the blues
the blues the blues
make you do as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze, the booze
everybody wanna groove
they grove, they groove
as far as e-money dey pay
dey pay, dey pay
ibiro pop champagne oh….ah ha ah ha
3: iyanya
baby say am more than good
his good, his good
na me dey put am in the mood oh
the mood, the mood
baby come over my place oh
my place, my place
make you dance the reggae, dance the blues
the blues, the blues
if you give am to me i go take am…take am
i like the way you dey shake am….shake am
call me daddy, i go call you mummy oh
i like the way you dey take am……take am
na only you wey no dey fake am….fake am
i call you mummy
just call me daddy oh, daddy
because
harry song
after the reggae play the blues
the blues the blues
make you do as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze, the booze
everybody wanna groove
they grove, they groove
as far as e-money dey pay
dey pay, dey pay
ibiro pop champagne oh….ah ah
4: orezi
no go think am na dollar we spend no be ****….ah ah
na enjoyment i dey, cos me no come this life to suffer….eh eh
enugu girls dem like to do
to do, to do
as long as you get money to boosted
to boost, to boost
baby your baka big like toolz
like toolz, like toolz
follow me come and pay your dues
your dues, your dues
i know that you're feeling the nigga oh….nigga
and na my money, you feeling the knicker oh
knicker oh, knicker tinini tanana nita
sapala biko nta
harry song
after the reggae play the blues
the blues the blues
make you do as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze, the booze
everybody wanna groove
they grove, they groove
as far as e-money dey pay
dey pay, dey pay
ibiro pop champagne oh….ah ah

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment