Aller au contenu principal

Paroles de la chanson RABA par

Yeah, yeah, yeah
(Burst my head)

Raba, raba, raba, raba, raba, raba
Guidance for my baby and my mama, huh
(Cheese, cheese, cheese)
Money no dey buy happiness, but e dey buy wetin dey bring happiness
I am happier with ice on my neck, uh, yeah
She see I'm shining, "I am more attractive in a Maybach"
She like soft life
She want to do me, do me, do me, owó

No be cho-cho-cho, ọmọ, you dey stop nonsense, ego
Ọ bụ ife a na-achọ, ọmọ, you dey make life make sense, owó
Owó bi Dangote, ọmọ, you go need update
No be lotto, no be lotto, oh-oh

Raba (Raba), raba (Raba), raba (Raba), raba (Raba), raba (Raba), raba (Raba)
Guidance for my baby and my mama, huh
You know the matter, no dey put me on "It's coming"

She say she like boys wey dey press money
She say she like boys wey dey spend money
I am the boys, the boys are me
I am the boys, the boys are me, see
I say, I like girls wey dey shake body
I say, I like girls that are freaky-freaky
I love a good girl who's bad fi me
I love a good girl who's bad fi me

No be cho-cho-cho, ọmọ, you dey stop nonsense, ego
Ọ bụ ife a na-achọ, ọmọ, you dey make life make sense, owó
Owó bi Dangote, ọmọ, you go need update
No be lotto, no be lotto, oh-oh

Raba (Raba), raba (Raba), raba (Raba), raba (Raba), raba (Raba), raba (Raba)
Guidance for my baby and my mama, huh
You know the matter, no dey put me on "It's coming"
Raba (Raba), raba (Raba), raba, raba (Raba), raba

Paroles.net dispose d'un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection du moment

Les plus grands succès de CKay