Paroles de la chanson Omo Ayo par Timi Dakolo

Chanson manquante pour "Timi Dakolo" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Omo Ayo"

Paroles de la chanson Omo Ayo par Timi Dakolo

Ọmọ, Ọmọ Ayo
Ọmọ, Ọmọ Ayo
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain Ọmọ Ayo
Wake up from morning
So much on my mind, worries
Hunger dey strike, family dey cry
Pesin just dey try survive
Feels like everything is against me
But I no fit explain
But I go still remain Ọmọ Ayo
Though the nights are getting longer
Everytime I try to spend, another one go drag me down
But I no go change
Or wipe the smile from my face
I go still remain Ọmọ Ayo
Ọmọ, Ọmọ Ayo
Ọmọ, Ọmọ Ayo
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain Ọmọ Ayo
I don stay with pain
See, I know how she dey
She don give me chop, she don dey my place
You fit no relate
She don show me shege, she don stain my name
She don chook my eyes
But I still remain
I still remain Ọmọ Ayo
You do pesin good, dem take bad repay
Dem don stab my heart wey I take serve dem plate
Dem don show me shege, real tatashe
Dem don eat last pot, spit on my face
But I no go change, I know my name
I still will love, I still belong
And I still remain Ọmọ Ayo, oh
Ọmọ, Ọmọ Ayo (Ọmọ, Ọmọ, Ọmọ)
Ọmọ, Ọmọ Ayo
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain Ọmọ Ayo (yeah, Ọmọ Ayo)
Ọmọ, Ọmọ Ayo
Ọmọ, Ọmọ Ayo
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain Ọmọ Ayo
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain Ọmọ Ayo
Dem wan break me down
See, dem wan off my light
Dem wan take my life, dem don make their plans
Dem don write them down
Ay, ay, ay
But I still remain Ọmọ Ayo

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)