Paroles de la chanson Side Chick par Kizz Daniel

Chanson manquante pour "Kizz Daniel" ? Proposer les paroles
Proposer une correction des paroles de "Side Chick"

Paroles de la chanson Side Chick par Kizz Daniel

Try to be cool
Try to be nice
And try to focus
It's another one
Vado
Dj Big N
When you are big you are big abeg
Put it down on me
Put it down tan tan tan
Your body tantanana

E dey risky
But your body Coca-Cola
I want to give bacpanana
Anytime that you call
I go sharply come over
Me I no go think am twice
Omotena tena tena tena Tena Tena Tena
Tena Tena Tena Tena

If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice
Give me love
Give me love
Play it all on me
No mind if you don't mind
Make I do the do on code
You got the things I like
I got the things that you want
Me I no send
If your girl dey back
I just to won chop clean mouth
If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice
Wetin you find go sokoto
E dey for my sokoto
And I know you think
I'm a Casanova
Wanbi shey you no like fashionova
Lotori mi loje gbese eh
Sempe
And you no I like to play play
Vado gbemi trabaye
Dollar dollar Beni le

If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice
Oh my baby
I'm available
Baby no dey
I go dey for you
Put it down on me
Put it tantantan
Oh my I'm for you
Oh my I'm for you o

Paroles.net dispose d’un accord de licence de paroles de chansons avec la Société des Editeurs et Auteurs de Musique (SEAM)

Sélection des chansons du moment

Les plus grands succès de Kizz Daniel